song lyrics / Victor AD / Why lyrics  | FRen Français

Why lyrics

Performers Victor ADErigga

Why song lyrics by Victor AD official

Why is a song in English

It's Victor AD na na na

Bros E for better if them slap me
Say e for better make dem throw me punch
I just got back from London
Aih my people still dey sell their vote

For bag of rice wey no carry beans
The food no go complete if e no carry meat
Aih
Before I see welcome to Nigeria
Na blackout I take know say I dey Nigeria

It's so painful
Say the story no change at all
And it's so painful
Say the leaders no change at all

I believe say you get the voltage
And power to rise when I fall
Na the reason why I put you there

I believe say you get everything
To make this people tall
Na the reason why I put you there

And now you don dey break my heart
Say make the people cry
No be the reason why I put you there

And if I get the power to change it
I go bring you down
But who next I go put for there?
And I say

Oh why? oh why? oh
Oh why? oh why? oh
Eheh
Oh why? oh why? oh
Oh why? oh why? oh

What if I tell you I was right
And I tell you 'you were wrong?'
That everything will be alright
But only inside my song

You will find peace of mind
Because in a crazy world
Who everybody dey call craze na em normal
Check Instablog

Which country for this world
Dey use 50 years do light
I dey London dey drive
I no even use full light

Cause everywhere bright
Even bright pass we leaders
For their mind
We be smallie with primary three reader

Tobore say he dey go stadium
Na big kolo
As we dey see am so,
E wear reach for party polo

So when you feel say
You dey fool us with yeye promise
We dey fool you too
Your lies dey make us wan vomit

I believe say you get the
Voltage and power to rise when I fall
Na the reason why I put you there

I believe say you get everything to make this people tall
Na the reason why I put you there
And now you don dey break my heart
Say make the people cry
No be the reason why I put you there

And if I get the power to change it
I go bring you down
But who next I go put for there?
And I say

Oh why? oh why? oh
Oh why? oh why? oh
Eheh
Oh why? oh why? oh
Oh why? oh why? oh

As e dey pain me eh
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Why lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the cross
2| symbol at the top of the padlock
3| symbol at the top of magnifying glass
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid