song lyrics / Victor AD / Endless Love lyrics  | FRen Français

Endless Love lyrics

Performers Victor ADDJ RampageDrizilik

Endless Love song lyrics by Victor AD official

Endless Love is a song in English

Victor AD girl ah be nor know say you go
Dey here till the end ooh, during
The stormy weather you ride for
Till death AAA
Girl ah be nor know say you go
Dey here by my side ooh, and
How ah for do if you nor dey
Here with me aaa? When them other girls run
You dey here for me oo, when
Dem other girls run na you dey
By my side ooo when them other girls run
You dey here for me oo, when
Dem other girls run na you dеy by my side
So ah go love you till the еnd
Tey dey, tey dey, tey dey, tey dey
Tey dey, tey dey, tey dey, tey dey
Tey dey, tey dey, tey dey, tey dey
Girl ah go love you till the end
Tey dey, tey dey, tey dey, tey dey
Tey dey, tey dey, tey dey, tey dey
Tey dey, tey dey, tey dey, tey dey
Girl ah go love you till the end

Di tem den wey me kunu dey shake
Middle the water, wey na you normor
Dey dance to me batta, tin strong lek
Water sai patta, me load dem too boku
For you katta
Everybody see how you dey bring am alive
You nor look when you taking a dive
Am talking
Back then when Ben 10 wasn't even a five
How was i surviving i was barely alive ah don
Forget all di oda baby dem na di gig
Ah nor go
Able play you, you nor dey na me league
If dem bin ever tell me say
You go dey na ya so
Day lekeh tiday ah nor go believe
You don turn me to star make we wish
We go bake bread na the road tey we reach
Ah nor go put you love on di leash
Ah nor mind for take me san-san go na beach

Dis na for all the tem dem wey ah nor bin
Get am, instead of you fet me, you join me
For mek we fet am, you show me say you
Understand wusai ah tinap, all di tem dem
Wey nobody nor bin dey seem for get am
Being through the storm in the night time
I never thought I'll have it in my lifetime
Now the money comming in is the right time
You can get a first class
When it's flight time
Touch down on the weekend I'll let you pick
The venueYou kin take whatever you want
On the menu sex you we fall asleep
The ah wake up in you, as soon as ah
Wake continue, you want you half and
Me half you can have it, ah kin drop
Anything to be at you service
You nor need for be humble when you
Dey around me, when ah gi you me life
Nor make lek you nor deserve it
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Endless Love lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the star
2| symbol to the left of the suitcase
3| symbol at the bottom of the bulb
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid