song lyrics / Victor AD / Omo Ologo lyrics  | FRen Français

Omo Ologo lyrics

Performer Victor AD

Omo Ologo song lyrics by Victor AD official

Omo Ologo is a song in English

INTRO:
Mai just talk am,
The day wey these gentle people no dey
God go punish your papa (E don do, E don do)
If no be this man I swear toGod come out
I will beat you now now
I done vex reach
I go scatter your teeth
I go comot your teeth just now
You think say na play
CHORUS
Emi omo ologo
Them want to try but I say them no know
Say I getGod and he is very big oh
If them wan bite me I comot their teeth oh
Na who be their meat oh
Emi omo ologo (Logo oh)
Them want to try but I say them no know (No know oh)
Say I getGod and he is very big oh
If them wan bite me I comot their teeth oh
Na who be their meat oh
VERSE 1:Victor AD
Them study me like mathematics
Still them no pass am problematic
I no get manual automatic
And I go zoom zoom like aston martin
Aston martin omo mo she yati
EminiVictor Makanaki
Shey you get the format na formatic
I done dey chop life na normal thing
As they see me them done dey shake oh
Na my matter them wan debate oh
Them wan chase me but e done late oh
E shock them say I done dey rate oh
HOOK
AhhhhhhhAhhhhhhAhhhhhAhhhhh
Come make we join celebrate am
My people dem Dey relate am
Baby mi je ka ri later
Na celebration
Omo Ologo Dey town

CHORUS
Emi omo ologo
Them want to try but I say them no know
Say I getGod and he is very big oh (BigiGod oh)
If them wan bite me I comot their teeth oh
Na who be their meat oh
Emi omo ologo (Logo oh)
Them want to try but I say them no know (no know oh)
Say I getGod and he is very big oh (Very bigGod oh,Very bigGod oh)
If them wan bite me I comot their teeth oh
Na who be their meat oh
VERSE 2:Victor AD
Ori ade lori mi aje oh lori mi aje oh
If you wan try to test me forget am
Ori ade lori mi aje oh lori mi aje oh
I can achieve it all forever
Normal thing eh
As they see me them done dey shake oh
Na my matter them wan debate oh
Them wan chase me but e done late oh
E shock them say I done dey rate oh
HOOK
AhhhhhhhAhhhhhhAhhhhhAhhhhh
Come make we join celebrate am
My people dem Dey relate am
Baby mi je ka ri later
Na celebration
Omo Ologo Dey town
CHORUS
Emi omo ologo (Logo oh)
Them want to try but I say them no know (no know oh)
Say I getGod and he is very big oh (BigiGod oh)
If them wan bite me I comot their teeth oh
Na who be their meat oh
Emi omo ologo (Logo oh)
Them want to try but I say them no know (no know oh)
Say I getGod and he is very big oh (Very bigGod oh,Very bigGod oh)
If them wan bite me I comot their teeth oh
Na who be their meat oh
OUTRO:
They no born you well
I go comot your teeth just now

Before I go inside cell
God punish you finish abi
Leave this idiot sir
I hear what you tell me
Who is this man in the first place
Because this place if no be this man that has this house
this place if no be this man that has this house that I fear this man needs to beaten

(KUKURUKU)
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: VICTOR ADERE
Copyright: Songtrust Ave

Comments for Omo Ologo lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the camera
2| symbol to the right of the thumbs up
3| symbol to the right of the clock
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid