song lyrics / Victor AD / Normal (Open Verse) lyrics  | FRen Français

Normal (Open Verse) lyrics

Performer Victor AD

Normal (Open Verse) song lyrics by Victor AD official

Normal (Open Verse) is a song in English

I dey fear you
REDEYE for them
Craze

Omo i stand the well with my ten toes
Give the different vibe wey go make them come dey dance with their heads
No be everything a man see e mouth suppose to dey talk
I put in the work oh move different with my work oh
If them go left I go right for them
If them go back I go front for them
If them move side I change am for them
If them wan run I take flight for them
Oh yeah yeah yeah Otilo
Them join but them no fit catch
Them wan spoil wetin God done patch

Normal Normally I no normal oh
Normal Normally I no normal oh
Normal me o normal me o normal
We be abnormal people
Normal Normally I no normal oh
Normal Normally I no normal oh
Normal me o normal me o normal
We be abnormal people

In a world of many normal people
My eye dey red my head dey hot
I no be normal people
And who normal don end for here
You wan be normal people
You still dey sleep with your eyes close
Like you be normal people ah
In a world of many normal people
My eye dey red my head dey hot
I no be normal people
And who normal don end for here
You wan be normal people
You still dey sleep with your eyes close
Like you be normal people ah Oghenebiko oh

Normal Normally I no normal oh
Normal Normally I no normal oh
Normal me o normal me o normal
We be abnormal people
Normal Normally I no normal oh
Normal Normally I no normal oh
Normal me o normal me o normal
We be abnormal people
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Normal (Open Verse) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the heart
2| symbol at the top of the cross
3| symbol to the right of the eye
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid