song lyrics / Victor AD / MIDF (Na Money I Dey Find) lyrics  | FRen Français

MIDF (Na Money I Dey Find) lyrics

Performer Victor AD

MIDF (Na Money I Dey Find) song lyrics by Victor AD official

MIDF (Na Money I Dey Find) is a song in English

No fit envy person

Wey no know God

E be like e soldier

Wey no hold gun

I pray to Jehovah

As I dey labour

Na money I dey find oh

Lordy bless e my family

And my neighbors (abegi bless us oh)

I know sometimes

We too dey mess up

But we pray for your mercy

And your favor

Na money we dey find oh

Person wey no get helper

Don dey give light to NEPA

If dem wan try to check am

Make dem no go forget am

Say na God e dey guide o, guide o

Jesu Christi Oba Mimo

Person wey no get helper

Don dey give light to NEPA

If dem wan try to check am

Make dem no go forget am

Say na God e dey guide o, guide o

Jesu Christi Oba Mimo

You see this e hustle

No get days off

Once you don land

You no fit take off

Na baba God be pilot

Na him dey take off

Na money I Dey find o

We go work and e work

We no go give up (no go give up o)

I never see wetin wan break us

Till we get e d dough

And Lambo urus

Na money we Dey find o

Person wey no get helper

Don dey give light to NEPA

If dem wan try to check am

Make dem no go forget am

Say na God e dey guide o, guide o

Jesu Christi Oba Mimo

Person wey no get helper

Don dey give light to NEPA

If dem wan try to check am

Make dem no go forget am

Say na God e dey guide o, guide o

Jesu Christi Oba Mimo
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: Emmanuel Ojebode, Victor Adere
Copyright: Sony/ATV Music Publishing LLC

Comments for MIDF (Na Money I Dey Find) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the cloud
2| symbol at the bottom of the house
3| symbol at the bottom of magnifying glass
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid