paroles de chanson / Victor AD parole / MIDF (Na Money I Dey Find) lyrics  | ENin English

Paroles de MIDF (Na Money I Dey Find)

Interprète Victor AD

Paroles de la chanson MIDF (Na Money I Dey Find) par Victor AD lyrics officiel

MIDF (Na Money I Dey Find) est une chanson en Anglais

No fit envy person

Wey no know God

E be like e soldier

Wey no hold gun

I pray to Jehovah

As I dey labour

Na money I dey find oh

Lordy bless e my family

And my neighbors (abegi bless us oh)

I know sometimes

We too dey mess up

But we pray for your mercy

And your favor

Na money we dey find oh

Person wey no get helper

Don dey give light to NEPA

If dem wan try to check am

Make dem no go forget am

Say na God e dey guide o, guide o

Jesu Christi Oba Mimo

Person wey no get helper

Don dey give light to NEPA

If dem wan try to check am

Make dem no go forget am

Say na God e dey guide o, guide o

Jesu Christi Oba Mimo

You see this e hustle

No get days off

Once you don land

You no fit take off

Na baba God be pilot

Na him dey take off

Na money I Dey find o

We go work and e work

We no go give up (no go give up o)

I never see wetin wan break us

Till we get e d dough

And Lambo urus

Na money we Dey find o

Person wey no get helper

Don dey give light to NEPA

If dem wan try to check am

Make dem no go forget am

Say na God e dey guide o, guide o

Jesu Christi Oba Mimo

Person wey no get helper

Don dey give light to NEPA

If dem wan try to check am

Make dem no go forget am

Say na God e dey guide o, guide o

Jesu Christi Oba Mimo
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: Emmanuel Ojebode, Victor Adere
Copyright: Sony/ATV Music Publishing LLC

Commentaires sur les paroles de MIDF (Na Money I Dey Find)

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de l'oeil
2| symbole à gauche de l'étoile
3| symbole à gauche du cadenas
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid