song lyrics / Oluwamayowa Ayomide / Omo Ope lyrics  | FRen Français

Omo Ope lyrics

Performer Oluwamayowa Ayomide

Omo Ope song lyrics by Oluwamayowa Ayomide official

Omo Ope is a song in English

Its veer the baddest producer
Say Call me mayella

E don tey wey I Dey
Hustle to make a daily bread
So mi a gather my things,run
Commot for house when my
Mama know Dey

Na because of money moshe sa nle
Music na my thing,Na only my way
That’s why I carry am for my head
I Hustle from Monday to Sunday

I know who I be,I gotta get big bag
Cruising in my lambo and mi Bugatti
Omo that’s what i feel and am
Very sure its gonna be

Jah abeg open my way,
Ki ire mi mashe koja mi make e know delay
I Dey work hard,jah make my hustle pay
I know Dey copycat,mi o kin shafa rawe

Chorus
Alakisa mati dalasho
Person wey stand make e no fall
Innor be asake but I no go dull
I double up always on my run

I don fight and I don conquer
So work and pray life na turn by turn
We don see coz we coming from a lot
To be a Pablo is not by force

Verse1
Kemi mase rogun grace to grass abeg
Everything wey I do make e dey ahead
Make dem see me see oil for my head
Karaye ma lo ri mi kan ma lo ri the end

I don fight o and I don conquer
Many battles won,Moti crossover
Wetin eye don see,me mouth no fitto talk
Your negativity no move me I dnt give a fuck


Komo araye ma lo rimi tan o
Normally Oju ti ri Nkan o
Wetin eyes see to fi ri ran kedere
Na the reason ma fi duro daada

Komo araye ma lo rimi tan o
Normally Oju ti ri Nkan o
Wetin eyes see to fi ri ran kedere
Na the reason ma fi duro daada


Chorus
Alakisa mati dalasho
Person wey stand make e no fall
Innor be asake but I no go dull
I double up always on my run

I don fight and I don conquer
So work and pray life na turn by turn
We don see coz we coming from a lot
To be a Pablo is not by force

E don tey wey I Dey
Hustle to make a daily bread
So mi a gather my things,run
Commot for house when my
Mama know Dey
Na because of money moshe sa nle

Music na my thing,Na only my way
That’s why I carry am for my head
I Hustle from Monday to Sunday
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Omo Ope lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the television
2| symbol to the right of the camera
3| symbol at the bottom of the envelope
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid