song lyrics / Oluwamayowa Ayomide / Pick My Call (Pmc) lyrics  | FRen Français

Pick My Call (Pmc) lyrics

Performer Oluwamayowa Ayomide

Pick My Call (Pmc) song lyrics by Oluwamayowa Ayomide official

Pick My Call (Pmc) is a song in English

SAY
Is Oookay
Call me Mayella

Verse 1:
My life na movie
Na God wey write am see
Nothing you fit tell me I go do my thing
If no be money no dey call me Gee

So so many things all of them dem no understand
I dey work always on my grind
One day dem go chop my sound
I go top I go shut show downs

Many things wey sup underground
I kno phor and I still dey bounce
One day dem go chop my sound
I go top I go shut show downs

Me i kno go stop to dey believe
Many many things you go still see
E done reach time to dey feel me
E done reach time to dey feel me

Chorus:
Me I kno fit wait till kingdom come
Do all my things on God
Baba God pick my call
Innor say na turn by turn
But... me I kno fit wait till kingdom come
Do all my things on God
Baba God pick my call
Innor say na turn by turn

Verse 2:
I carry my hustle for my head ooo
Na only me versus me make money so to
Steady take my weed
You sef know say money necessary
Anything it takes me I go do am I swear to get the big bag
Money dey my mind uloh

When no be say I mad
Why I go give up when my pay day is near
Kire mi makoja
Why I kno go push am when the big bag is here

Pass me my ganja pass me my Canadian loud make I reason far
Shana si ciga mi st Fransisco jamming
I know joy is coming wo wo wo

Chorus
Me I kno fit wait till kingdom come
Do all my things on God
Baba God pick my call
Innor say na turn by turn

But... me I kno fit wait till kingdom come
Do all my things on God
Baba God pick my call
Innor say na turn by turn

Me I kno fit wait till kingdom come
Do all my things on God
Baba God pick my call
Innor say na turn by turn
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Pick My Call (Pmc) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the camera
2| symbol to the right of the eye
3| symbol to the right of the clock
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid