song lyrics / Oluwamayowa Ayomide / Loose-Guard lyrics  | FRen Français

Loose-Guard lyrics

Performer Oluwamayowa Ayomide

Loose-Guard song lyrics by Oluwamayowa Ayomide official

Loose-Guard is a song in English

Is oookay
Say
Call me mayella

Money no dey bring happiness o
Me I no believe till I gb'ope na
Owo ni koko I go get my own
What doesn't kill me make me stronger

Wetin I gain if I no buy benz
Omo ope mi will never relent
Things are hard but mari temi Shey
Na who give up na him lose guard

Wetin I gain if I no buy benz
Omo ope mi will never relent
Things are hard but mari temi Shey
Na who give up na him lose guard


Verse 1:
The land is greener on the other side
Is the reason I am hoping and I'm still alive
Suffer no be my portion I reject am
Looking up to God praying latijeta

Ama grind ama grind till I gb'ope
Ama grind ama grind til I sh'ope o
The beeeetter days wey dey ahead
Ama get there soon I will forge ahead

Na why I'm saving for the rainy day
Coz I learnt my lesson not the easy way
One thing I remember is hardwork pays
Atleast one thing mama use to say

Mama talk say ole lobomoje
Just keep working one day the hustle go pay
They better days wey Dey ahead o
Omo Mo ma debe

Money no dey bring happiness o
Me I no believe till I gb'ope na
Owo ni koko I go get my own
What doesn't kill me make me stronger

Money no dey bring happiness o
Me I no believe till I gb'ope na
Owo ni koko I go get my own
What doesn't kill me make me stronger

Verse 2:
Mama Dey wey Dey exxxxxxpect
Papa don Dey anticipateeeee o
Poor man no get respect
If money sup I go jubilate o

Iwaju loloko ilo Eyin wa loloko ilo
Iwaju loloko ilo Eyin wa loloko ilo
Mio mo ye mio mo o Mio mo ye mio mo o
Mio mo ye mio mo o Mio mo mio mo o

Wetin I gain if I no buy benz
Omo ope mi will never relent
Things are hard but mari temi Shey
Na who give up na him lose guard o

Money no dey bring happiness o
Me I no believe till I gb'ope na
Owo ni koko I go get my own
What doesn't kill me make me stronger

Iwaju loloko ilo Eyin wa loloko ilo
Iwaju loloko ilo Eyin wa loloko ilo
Mio mo ye mio mo o Mio mo ye mio mo o
Mio mo ye mio mo o Mio mo mio mo o
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Loose-Guard lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the suitcase
2| symbol to the right of the thumbs up
3| symbol at the top of the cross
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid