song lyrics / Oluwamayowa Ayomide / For the Money lyrics  | FRen Français

For the Money lyrics

Performer Oluwamayowa Ayomide

For the Money song lyrics by Oluwamayowa Ayomide official

For the Money is a song in English

Say
Is oookay

It’s veer the baddest producer

Call me mayella

247 I Dey on my grinding
No be now I get time for party
Everytime money on my mind
Everytime money on my mind

Me and my niggas we Dey stay woke
Even if money drop we Dey lay low
This and that we be fellow
Let the spirit lead and we go follow

Anything we do for the money
No be everyday e Dey funny
Many atimes we might be lucky
But most of the time we just Dey worry

Mummy I am sorry mo ti wonu aye lor
Owo se koko so mo ti wonu aye gan
If I no get money kini mo maa dele sor
So i must to make am it is very very sure

Chorus:
A maa gbe molly a maa fo koko o
So we can stay up all night
A maa gbe molly a maa fo koko
So we can stay up all night

A maa gbe molly a maa fo koko o
So we can stay up all night
A maa gbe molly a maa fo koko
So we can stay up all night

Verse 1
It’s been long,it’s been long
Wey man Dey hustle to
Make a daily bread
The journey is to far you
No fit see wetin Dey the end

Man no fit sleep cos,na wetin
Dey pursue you go woke u
Ta le ba wa le,omope go
Stay woke to double the dough

Na Everyday I dey work o
Make I get money wey I fit spend o
Make I get my own make I no borrow
Happy on my Molly forget my sorrow

Gbe Molly,ko fo koko so as
Not to loose guard o
Gbe Molly, fo koko so as
Not to loose guard o

Chorus:
A maa gbe molly a maa fo koko o
So we can stay up all night
A maa gbe molly a maa fo koko
So we can stay up all night

A maa gbe molly a maa fo koko o
So we can stay up all night
A maa gbe molly a maa fo koko
So we can stay up all night
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for For the Money lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the thumbs up
2| symbol to the left of the target
3| symbol at the top of magnifying glass
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid