paroles de chanson / Oluwamayowa Ayomide parole / Omo Ope lyrics  | ENin English

Paroles de Omo Ope

Interprète Oluwamayowa Ayomide

Paroles de la chanson Omo Ope par Oluwamayowa Ayomide lyrics officiel

Omo Ope est une chanson en Anglais

Its veer the baddest producer
Say Call me mayella

E don tey wey I Dey
Hustle to make a daily bread
So mi a gather my things,run
Commot for house when my
Mama know Dey

Na because of money moshe sa nle
Music na my thing,Na only my way
That’s why I carry am for my head
I Hustle from Monday to Sunday

I know who I be,I gotta get big bag
Cruising in my lambo and mi Bugatti
Omo that’s what i feel and am
Very sure its gonna be

Jah abeg open my way,
Ki ire mi mashe koja mi make e know delay
I Dey work hard,jah make my hustle pay
I know Dey copycat,mi o kin shafa rawe

Chorus
Alakisa mati dalasho
Person wey stand make e no fall
Innor be asake but I no go dull
I double up always on my run

I don fight and I don conquer
So work and pray life na turn by turn
We don see coz we coming from a lot
To be a Pablo is not by force

Verse1
Kemi mase rogun grace to grass abeg
Everything wey I do make e dey ahead
Make dem see me see oil for my head
Karaye ma lo ri mi kan ma lo ri the end

I don fight o and I don conquer
Many battles won,Moti crossover
Wetin eye don see,me mouth no fitto talk
Your negativity no move me I dnt give a fuck


Komo araye ma lo rimi tan o
Normally Oju ti ri Nkan o
Wetin eyes see to fi ri ran kedere
Na the reason ma fi duro daada

Komo araye ma lo rimi tan o
Normally Oju ti ri Nkan o
Wetin eyes see to fi ri ran kedere
Na the reason ma fi duro daada


Chorus
Alakisa mati dalasho
Person wey stand make e no fall
Innor be asake but I no go dull
I double up always on my run

I don fight and I don conquer
So work and pray life na turn by turn
We don see coz we coming from a lot
To be a Pablo is not by force

E don tey wey I Dey
Hustle to make a daily bread
So mi a gather my things,run
Commot for house when my
Mama know Dey
Na because of money moshe sa nle

Music na my thing,Na only my way
That’s why I carry am for my head
I Hustle from Monday to Sunday
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Omo Ope

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de l'étoile
2| symbole à gauche du cadenas
3| symbole en bas du pouce en l'air
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid