song lyrics / Lord Naira / No Money lyrics  | FRen Français

No Money lyrics

Performer Lord Naira

No Money song lyrics by Lord Naira official

No Money is a song in English

The wey money take dey run from me now eeh
Na person spoil my name give am
E be like say person spoil me give am
The painful thing be say e no want even listen to ma own side of story
before e judge
Any place wey e dey
if i hear say ma go there money go run
They dey give me update, Update no dey work
They teach me yahoo, e be like say na fake yahoo they teach me
No be fake yahoo oooh

Money dey see me dey run
Na person, na person na he do that thing, Person spoil my name give am

Eh, make una beg am for me
At least make e dey listen to me listen to ma own side of story, before e judge
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Azeh Favour
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for No Money lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the envelope
2| symbol at the bottom of the helmet
3| symbol at the top of the heart
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid