song lyrics / Lord Naira / Lack Of Funds lyrics  | FRen Français

Lack Of Funds lyrics

Performer Lord Naira

Lack Of Funds song lyrics by Lord Naira official

Lack Of Funds is a song in English

I no forget you ooh, I get you for mind
Wetin make am be like say I forget you na lack of funds, na money wey no dey hand
I no forget anybody. I get all of una for mind

Even my family, I no dey call them because nobody wan hear bad news
Na good news everybody wan listen to
If I call them, wetin I go tell them when fund's no dey

I lodge e be like say Dubai I dey, if i go Dubai I go think say na heaven
Funds wey no dey hand
Na e make e come be like say i don forget everybody

I no forget anybody
But baba God my wallet dey your hands don forget to credit me
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Azeh Favour
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Lack Of Funds lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the calculator
2| symbol at the bottom of the padlock
3| symbol to the left of the smiley
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid