song lyrics / Lord Naira / Ashawo (Why) lyrics  | FRen Français

Ashawo (Why) lyrics

Performer Lord Naira

Ashawo (Why) song lyrics by Lord Naira official

Ashawo (Why) is a song in English

If Ashawo call you baby wetin e mean Abeg I wan know

I Ashawo just call me baby. I no know wetin e mean.
I feel like crying right now
I no know wetin e mean ooh
I wan cry like this

Ashawo dey love, Why Ashawo go call me baby
You wey just knack one man now now come outside and call me baby
I don suffer
No be that one even dey pain me ooooh!

On monday morning
Ashawo dey call me say she wan pay house rent and she need money
Say make i help her sent one money come
Shey be Ashawo problem na Ashawo problem
Ashawo problem no concern me

Ah Oh I don fuck up
If no be say I no get girlfriend wetin go carry me go Ashawo house
If no be girlfriend wey I no get, why Ashawo go dey call me baby
Ah they don finally see me finish
They don finally see me finish
Ashawo don see me finish Ah
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Azeh Favour
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Ashawo (Why) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the camera
2| symbol at the top of the cross
3| symbol to the left of the smiley
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid