song lyrics / Lord Naira / God Bless Ashawo lyrics  | FRen Français

God Bless Ashawo lyrics

Performer Lord Naira

God Bless Ashawo song lyrics by Lord Naira official

God Bless Ashawo is a song in English

Na only Ashawo be girl wey day with me when I have nothing
Na why i dey put dem for prayer everyday by day
As far as say you dey do Ashawo eeh
You must live long you will never die young

When I no get money that time
Ashawo dey with me and na dem the make me come
When konji dey disturb me
Ordinary one five, Ashawe go make me come

If na girlfriend billing, cream go finish
Gas go finish, her birthday go reach
Sickness go come, Ashawo
Na Ashawo dey save my life now, na dey dey help my life

Even thou I want marry tomorrow i go still marry Ashawo
Because wetin Ashawo don do for my life
My mouth no fit talk am
If no be Ashawo I for don dey prison

U for don hear say I rape underage
Wey go carry me go prison
But Ashawo dey save my life
Ah Ashawo, you will never die young

As far as you dey do Ashawo, you will live long
Even though you no go protect any woman, protect Ashawo
Guide them
Don't allow anything to do them ooh

Don't allow anything to happen to them
They dey save life
E no easy ooh, you think say e dey easy
Make person just wake up one day

Talk say you want the satisfied men
Many many men, you no dey reject
As far a say you give her money
No reject

Big gbola or Small gbola
You no dey reject Ashawo
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Azeh Favour
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for God Bless Ashawo lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the thumbs up
2| symbol at the bottom of the smiley
3| symbol to the right of the helmet
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid