paroles de chanson / Lord Naira parole / No Money lyrics  | ENin English

Paroles de No Money

Interprète Lord Naira

Paroles de la chanson No Money par Lord Naira lyrics officiel

No Money est une chanson en Anglais

The wey money take dey run from me now eeh
Na person spoil my name give am
E be like say person spoil me give am
The painful thing be say e no want even listen to ma own side of story
before e judge
Any place wey e dey
if i hear say ma go there money go run
They dey give me update, Update no dey work
They teach me yahoo, e be like say na fake yahoo they teach me
No be fake yahoo oooh

Money dey see me dey run
Na person, na person na he do that thing, Person spoil my name give am

Eh, make una beg am for me
At least make e dey listen to me listen to ma own side of story, before e judge
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Azeh Favour
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de No Money

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas du téléviseur
2| symbole à gauche de l'horloge
3| symbole à droite de l'oeil
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid