paroles de chanson / Lord Naira parole / Family Meeting lyrics  | ENin English

Paroles de Family Meeting

Interprète Lord Naira

Paroles de la chanson Family Meeting par Lord Naira lyrics officiel

Family Meeting est une chanson en Anglais

But wait ooh, they still dey call una for family meeting
They still dey call you for family meeting
Me, they no they call me again oooh
They call me first time, I go, nothing come out

They call me second time, I go, nothing come out
So they no they call me again
Because they know, say if I go, nothing will come out
Na my junior brother, they tell me, wetin dey happen for village now

Nobody, they call me again
When you no get eh, when you no get this money eh
Your junior go turn to senior for family
For inside family, money still get power

Everybody just the disrespect me anyhow
But no wahala
I no dey vex with them
I no dey vex with them, no wahala
Shey you get

Eh, I no call them no means say i dey vex with them
I just want dey now
Eh, because if I call them now, it be like noise
Say i dey make noise

Shey you get, I wan make this money before I call them, say mama, papa, send me your account
Eh, mama, papa, or make I visit them
Tell them say your son don finally make am

I no be that person
Wey una no dey call for family meeting again
That person wey una no dey call for family meeting
That person wey eh, una don turn him junior to senior for family
Don finally make am
Na Wetin i dey wait for be that
And God go do am based on believe
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Azeh Favour
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de Family Meeting

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de la loupe
2| symbole à gauche du cadenas
3| symbole à droite de la calculatrice
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid