song lyrics / Fashiona / Aye lyrics  | FRen Français

Aye lyrics

Performer Fashiona

Aye song lyrics by Fashiona official

Aye is a song in English

Fashiona. AYE


Wetin you need now na fire fire fire
Anytime you call me I dry for corner
If dey no get Naira we go spend dollar
Baby no dey waste time tete bo pats

Wetin you need now na fire fire fire
Anytime you call me I dry for corner
If dey no get Naira we go spend dollar
Baby no dey waste time tete bo pats

Woos!
Stop playing stop playing
Ta lo n bao sere

I will never be poor
Moti beledami soro amo we don discus

Baba make you bring that thing
Wey go lead to one thing
Wey go make my bank account
Like DonJazzy

Omo won jazzy (Jazzy)
Moti jawoll jawoll won jazzy (won jazzy)
Ogogoro no be Champaign (rara o)
If you no get money mape Rexxxie

Come give me attention wan
Come give me affection wan
Me I don dey jealous
Me I don dey jealous

Come give me attention wan
Come give me affection
Omo i don dey jealous
Jeki ma ba e lo….

Oyeye ayeyi oyeye o
Oyeye ayeyi oyeye o
Oyeye ayeyi oyeye o
Oyeye ayeyi oyeye o
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Aye lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the television
2| symbol at the bottom of the bulb
3| symbol to the right of the cross
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid