song lyrics / Fashiona / Vawulence lyrics  | FRen Français

Vawulence lyrics

Performer Fashiona

Vawulence song lyrics by Fashiona official

Vawulence is a song in English

Vawulence By Fashiona

oyeye o oyeye o
ahh! Fashiona lomo
ooh waa! Fashiona lomo yen

baba luaye!

Moni won o gbadun ehh!
moni won o Jasi ehh!
Moni won o gbadun ehh!
moni won o Jasi ehh!

how we go do
i see my people dey do over do
dey call on Jesus and they call the juju
dey make my body dance like a pamukutu
i no know again wetin make i do

when e don kprass who go know who be who
and everybody get something to loose
monkey work bamboo jegbadu
nobody wan kpai but dey wan go heaven

eh! pekele pekele pekele
jegele jegele jegele
pekele pekele pekele
pekele pekele pekele

comrade comrade show dem vawulecnce vawulence
show dem for here
show dem for here
make dem for hear
make dem for hear


comrade comrade show dem vawulecnce vawulence
show dem for here
show dem for here
make dem for hear
make dem for hear

soon you go know
when e don popotipo
you go carry your kwokwotikwo
make i roll my dope

no be fanta and coke
na cassava and agbado

watch am for cinema
watch am for television
read am for news papper
dem post am for instagram

eh! pekele pekele pekele
jegele jegele jegele
pekele pekele pekele
pekele pekele pekele

comrade comrade show dem vawulecnce vawulence
show dem for here
show dem for here
make dem for hear
make dem for hear


comrade comrade show dem vawulecnce vawulence
show dem for here
show dem for here
make dem for hear
make dem for hear

mohamadu muritala o
kimaba jiya mose jarami
moka tira mi
mota insta mi
ki mamami malo jiya
lori mi lasan o

Moni won o gbadun ehh!
moni won o Jasi ehh!
Moni won o gbadun ehh!
moni won o Jasi ehh!

Moni won o gbadun ehh!
moni won o Jasi ehh!
Moni won o gbadun ehh!
moni won o Jasi ehh!
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Vawulence lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the thumbs up
2| symbol at the top of the star
3| symbol to the left of the heart
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid