song lyrics / Fashiona / I Too Mumu lyrics  | FRen Français

I Too Mumu lyrics

Performer Fashiona

I Too Mumu song lyrics by Fashiona official

I Too Mumu is a song in English

Fashiona I Too Mumu

Afrikan!
Afrikan Man

Humm humm hum humm!

Try my best so I be good
Now I realise say I too mumu
Do me a favour don’t tell anybody
Say I too mumu humm hummm

Every time I dream kiss your lips a thousand time
I really wanna make money before I make you mine
How would i forget what we did 2021 hummm!
I no go fit talk am

Every time I see you cry
Every time I’m getting high
I don’t wanna see you cry
At least not tonight
If our pikin na girl
She for dey play guitar
Had been we know back then
We for no comot am

The way you used to moan
The way you used to scream
I can see your nipples they are sweeting me
I can feel my neighbour they are listening
Simply acting porn you asking for more

Where is the joy we use to feel
Now my heart dey bleed
Butterfly in my Tommy
I have to call my mummy

I am not used to saying sorry
I’m no go sing about my worry

Try my best so I be good
Now I realise say I too mumu
Do me a favour don’t tell anybody
Say I too mumu humm hummm

Try my best so I be good
Now I realise say I too mumu
Do me a favour don’t tell anybody
Say I too mumu humm hummm

You promised paradise
I dey Afganistan
Don’t wait till valentine
Before you turn around
Listen to my lyrics
Before you start to dance
Niger Delta boy
I no be militant

Nothing is ever free
Nothing is ever real
Freedom can also kill
I’m begging please

Every time I smile
I’ve already cry
When you see me cry
Na because of my mumu smile

Everytime I see you cry
Every time I’m getting high
I don’t wanna see you cry
At least not tonight
If our pikin na girl
She for dey play guitar
Had been we know back then
We for no comot am

Every time I dream kiss your lips a thousand time
I really wanna make money before I make you mine
How would i forget what we did 2021 hummm!
I no go fit talk am

I no go fit am
Wetin we do e pass my mouth
Hoo! Heee! Hee!
Hummmm! Hummmmm!
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for I Too Mumu lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the envelope
2| symbol to the left of the calculator
3| symbol to the right of the television
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid