song lyrics / Fashiona / People lyrics  | FRen Français

People lyrics

Performer Fashiona

People song lyrics by Fashiona official

People is a song in English

POEPLE

Fashiona

I buy my first guitar 2010
That time when I dey sell water
Make I tell you first

Only me know where I don go
And how much I’ve spent
I have to learn how to record
And produce myself

Suffer suffer dey for street
Some people get nothing to eat
Rich man pikin no go believe
Holy Spirit give me peace of mind

I carry my own cross
I just want to focus
Let my songs and chorus
Blessing to the whole world

To help your people you don’t to be Hero
And to do even you don’t have to smoke igbo
Tell me who you know if the world leave you alone
Tell me where you go if you can never go home

Wan fe pami, hum!
Wan le pami, hum!
Wetin I do? Hum!
Afro-Music, hum!
Dey say who be this? Hey!
Emi ni Fashiona o

Kesekese letiiri
Eeri kasakasa
Se’je warawara
K’esedi balabala

mosi n meye bo lapo
Wolo dudu, awon kan lo funfun
Emi ti mi o gbadun
Ask me foe Owo, ogban Otutu

Though I was born in ghetto
But I will be great o
Tobale kigbe soke
You’ll be liberate o
Tobawa dojo ajinde
Moma ri Jesu

I dey write, I dey sing, I dey recording
I dey mix, do the beat no dey taya o
Like a mad man

If music na my illusion
Leave me I get my peace ya
I know calling lately
No be say I no love you, Baby!

But I carry my own cross
I just want to focus
Let my songs and chorus
Blessing to the whole world

To help your people you don’t to be Hero
And to do even you don’t have to smoke igbo
Tell me who you know if the world leave you alone
Tell me where you go if you can never go home

To help your people you don’t to be Hero
And to do even you don’t have to smoke igbo
Tell me who you know if the world leave you alone
Tell me where you go if you can never go home
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for People lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the smiley
2| symbol at the bottom of the thumbs up
3| symbol at the top of the calculator
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid