song lyrics / Fashiona / Akillis lyrics  | FRen Français

Akillis lyrics

Performer Fashiona

Akillis song lyrics by Fashiona official

Akillis is a song in English

Fashiona Akilis

Hey! deyin eyin mi lekute
Yeh! deyin eyin mi lekute
Deyin eyin mi lekute
Deyin eyin mi lekute

Fashiona lomo

Back in the days wetin mama tell
When one Naira was one pound Stalin
But tuna leaders thief thief money
Now my country fall and drowning

Suffering and smiling Kan
Be like dey don thief nkan onikan
Go ask Abraham Lincoln
E be nickelodeon

Give you Ak47 say make you dey shoot
But their pikin dey for London where dey go to School
Dem no get vision dm no get nothing to loose
On television no go see wetting dem do

Call me Akilis
Give me any beat now I’ll kill it
Shehu Shagari
Our national food na gari

Fashiona lomo

If nobody go talk Fashiona go talk
And if they cock their gun Africanman go run
If nobody go talk Fashiona go talk
And if they cock their gun Africanman go run

Ten thousand years my people still dey wait
For Jesus Christ but e no come
Four AM in the morning my people no dey sleep
Dem dey rush dey go work
Even I the rain in the sun dam dey cope
Dm dey for go slow inside bus
And when the money e don come
Carry am give their pastor

Give you Ak47 say make you dey shoot
But their pikin dey for London where dey go to School
Dem no get vision dm no get nothing to loose
On television no go see wetting dem do

Call me Akilis
Give me any beat now I’ll kill it
Shehu Shagari
Our national food na gari

Fashiona lomo

If nobody go talk Fashiona go talk
And if they cock their gun Africanman go run
If nobody go talk Fashiona go talk
And if they cock their gun Africanman go run

Hey! deyin eyin mi lekute
Yeh! deyin eyin mi lekute
Igboroko meyin sotuntun
Deyin eyin mi lekute
Mi dehen jinmino dimi shayemi
Deyin eyin mi lekute
Ulele ulele o lekute
Deyin eyin mi lekute

Oluwaseun Aladeogo
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Akillis lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the suitcase
2| symbol to the right of the eye
3| symbol at the bottom of the trash
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid