paroles de chanson / Fashiona parole / Akillis lyrics  | ENin English

Paroles de Akillis

Interprète Fashiona

Paroles de la chanson Akillis par Fashiona lyrics officiel

Akillis est une chanson en Anglais

Fashiona Akilis

Hey! deyin eyin mi lekute
Yeh! deyin eyin mi lekute
Deyin eyin mi lekute
Deyin eyin mi lekute

Fashiona lomo

Back in the days wetin mama tell
When one Naira was one pound Stalin
But tuna leaders thief thief money
Now my country fall and drowning

Suffering and smiling Kan
Be like dey don thief nkan onikan
Go ask Abraham Lincoln
E be nickelodeon

Give you Ak47 say make you dey shoot
But their pikin dey for London where dey go to School
Dem no get vision dm no get nothing to loose
On television no go see wetting dem do

Call me Akilis
Give me any beat now I’ll kill it
Shehu Shagari
Our national food na gari

Fashiona lomo

If nobody go talk Fashiona go talk
And if they cock their gun Africanman go run
If nobody go talk Fashiona go talk
And if they cock their gun Africanman go run

Ten thousand years my people still dey wait
For Jesus Christ but e no come
Four AM in the morning my people no dey sleep
Dem dey rush dey go work
Even I the rain in the sun dam dey cope
Dm dey for go slow inside bus
And when the money e don come
Carry am give their pastor

Give you Ak47 say make you dey shoot
But their pikin dey for London where dey go to School
Dem no get vision dm no get nothing to loose
On television no go see wetting dem do

Call me Akilis
Give me any beat now I’ll kill it
Shehu Shagari
Our national food na gari

Fashiona lomo

If nobody go talk Fashiona go talk
And if they cock their gun Africanman go run
If nobody go talk Fashiona go talk
And if they cock their gun Africanman go run

Hey! deyin eyin mi lekute
Yeh! deyin eyin mi lekute
Igboroko meyin sotuntun
Deyin eyin mi lekute
Mi dehen jinmino dimi shayemi
Deyin eyin mi lekute
Ulele ulele o lekute
Deyin eyin mi lekute

Oluwaseun Aladeogo
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Akillis

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut du téléviseur
2| symbole en bas de la maison
3| symbole en haut de l'étoile
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid