paroles de chanson / Fashiona parole / Aye lyrics  | ENin English

Paroles de Aye

Interprète Fashiona

Paroles de la chanson Aye par Fashiona lyrics officiel

Aye est une chanson en Anglais

Fashiona. AYE


Wetin you need now na fire fire fire
Anytime you call me I dry for corner
If dey no get Naira we go spend dollar
Baby no dey waste time tete bo pats

Wetin you need now na fire fire fire
Anytime you call me I dry for corner
If dey no get Naira we go spend dollar
Baby no dey waste time tete bo pats

Woos!
Stop playing stop playing
Ta lo n bao sere

I will never be poor
Moti beledami soro amo we don discus

Baba make you bring that thing
Wey go lead to one thing
Wey go make my bank account
Like DonJazzy

Omo won jazzy (Jazzy)
Moti jawoll jawoll won jazzy (won jazzy)
Ogogoro no be Champaign (rara o)
If you no get money mape Rexxxie

Come give me attention wan
Come give me affection wan
Me I don dey jealous
Me I don dey jealous

Come give me attention wan
Come give me affection
Omo i don dey jealous
Jeki ma ba e lo….

Oyeye ayeyi oyeye o
Oyeye ayeyi oyeye o
Oyeye ayeyi oyeye o
Oyeye ayeyi oyeye o
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Aye

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut du pouce en l'air
2| symbole en bas du cadenas
3| symbole à droite de la valise
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid