paroles de chanson / Patoranking parole / Abule lyrics  | ENin English

Paroles de Abule

Interprète Patoranking

Paroles de la chanson Abule par Patoranking lyrics officiel

Abule est une chanson en Anglais

Hold am tight
Hold am jeje
Fun killer fun killer

This is another story o for my mind
Make I tell you wetin happen for abule
Bout this big party inside my abule
I went there with my best friend Kunle
Kunle dey there with him girlfriend Shile
Ghetto girls dem dey like takasufe
So many pretty girls dey inside my mule
I just dey wonder say which kind party eh
Everything yapa everything dey

Aaah oshe
I get many girls wey dem dey come from mowe
AJ boys them dey like to throw way
Omo se gobe

We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Megan Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on

That's why l hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje that's why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje

Omoge whine am you can do better
Sweet gbedu from Ebute Metta
All the way to Niger Delta
Na we get am
Plenty olololo
Gyal'em nuff o ogologo
I just wan sharply take one photo
Before the baba dem tell us to go

Aaah oshe
I get many girls wey dem dey come from mowe
AJ boys them dey like to throw way
Omo se gobe

We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Megan Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on

That's why I hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje that's why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Abule

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de l'appareil photo
2| symbole à gauche de la valise
3| symbole en bas du téléviseur
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid