song lyrics / Patoranking / Abule lyrics  | FRen Français

Abule lyrics

Performer Patoranking

Abule song lyrics by Patoranking official

Abule is a song in English

Hold am tight
Hold am jeje
Fun killer fun killer

This is another story o for my mind
Make I tell you wetin happen for abule
Bout this big party inside my abule
I went there with my best friend Kunle
Kunle dey there with him girlfriend Shile
Ghetto girls dem dey like takasufe
So many pretty girls dey inside my mule
I just dey wonder say which kind party eh
Everything yapa everything dey

Aaah oshe
I get many girls wey dem dey come from mowe
AJ boys them dey like to throw way
Omo se gobe

We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Megan Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on

That's why l hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje that's why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje

Omoge whine am you can do better
Sweet gbedu from Ebute Metta
All the way to Niger Delta
Na we get am
Plenty olololo
Gyal'em nuff o ogologo
I just wan sharply take one photo
Before the baba dem tell us to go

Aaah oshe
I get many girls wey dem dey come from mowe
AJ boys them dey like to throw way
Omo se gobe

We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Megan Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on

That's why I hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje that's why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Abule lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the thumbs up
2| symbol to the right of the suitcase
3| symbol to the right of the envelope
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid