song lyrics / Patoranking / Love You Die lyrics  | FRen Français

Love You Die lyrics

Performers PatorankingDiamond Platnumz

Love You Die song lyrics by Patoranking official

Love You Die is a song in English

Wha e sey

Make a money was the planning o
And we go get a plan from jagaban o
Girl I hold you so you down o
Anytime that you feeling down on o
Mama say girl make you settle down on o
Girl I say I don't get you down o
With a smile make you no define o
Say no one can pull you down low o

See me sing n say
Win win win win win win we go dey
Win win win win win win
If dem no like na dem know oo
Win win win win win win
Win win win win win win
If dem no like na dem know oo na to yan

Love you ma baby
I love you ma baby
Love you ma baby I love you ma baby die ooo
I love you ma bby
Love you ma bby
I love you ma baby I love you ma baby die ooo

I say Platnum chibu d chibu dee
Ndo kanavyoniitaga bebe
Utamu tamu show hainaga dozee
Babu nyuma chaga nkomezee
Na zile zaga zigi zigi oshee
Mtoto ana ma digi digi oshee
Kitandani ni kwichi kwichi oshee
Asa tuki jigi jigi oshee
Ooohh oh
She de make me loosing control
The way she wines the waist killing me slow
Oooh jinja oohh
Ananichanganya jinja oohh
Oohh Jinja oohh I love you ma bby die ooo
Oooh jinja oohh
She de make me go jinja oohh
Ooohh jinja oohh asa ba lebe

I love you ma bby
Love you ma baby
I love you ma bby
Love you my baby I love you die oooo
I Iove you ma baby
Love you ma bby
I love you my baby I love you die oooo

God go punish poverty Amen
We go demand to show some property
Oya bby stand properly
There must be reason for everybody
Dem de talk say I no go school ooh
Dem de talk say I de follow you
Some people I de bobo you
But u love the way I de combo you

Win win win win win win we go dey
Win win win If dem no like na dem know oo
Win win win win win win
Win win win If dem no like na dem know oo na tu yae

Love you ma baby
I love you ma baby
Love you ma baby I love you die o
I love you ma baby
Love you ma baby
I love you ma baby I love you die o

I love you die o die o die o die o
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: BENJAMIN NANA KWAME MENSAH, NASEEB ABDUL JUMA, PATRICK OKORIE
Copyright: Downtown Music Publishing, Warner Chappell Music, Inc.

Comments for Love You Die lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the heart
2| symbol at the bottom of the envelope
3| symbol to the left of the trash
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid