paroles de chanson / Patoranking parole / Do Me lyrics  | ENin English

Paroles de Do Me

Interprète Patoranking

Paroles de la chanson Do Me par Patoranking lyrics officiel

Do Me est une chanson en Anglais

Fun killer fun killer fun killer

Girlie love
Girlie love
Where she go o
Watch this now

Baby are you down fi the weekend
Yes mi a put it in your deep end
Promise there would be no loose end
When you attack mi nah defend
Categorically speaking
Anytime I see you girl I am weakening
Yes Hennessy done kick in
Fingers on mi body do the tickling

I no dey like omoge wey dey sarewa
Big up mi girl call Shalewa
I no dey like omoge wey dey kiakia
Big up mi girl call Shalewa

And she want it on the low low low
Seh she liking my paroll
And I give her on the low low low
And she wanna take control

Girl I like the way you do me
And the way you ko Funmi
You're my one and truly
I like the the way you do me
Girl I like the way you do me
And the way you ko Funmi
You're my one and truly
I like the the way you do me

Number one oo
Number one oo
You're mi number one ooo
No another one oooo
Number one oo
Number one oo
You're mi number one ooo
No another one oooo
Hear me now

So many girl dem a want me
So many girl dem a love me
So many girl dem a front me
But a you alone make me irie

You dey with me from the jump
Girl na you dey make my heart dey pump
You pick me up when I was dumped
Do me I do you girl equals baby bump

Tell dem make dem try their luck
Baby dem no reach you
Even if dem make you their subject
Baby they can't teach you

And she want it on the low low low
Seh she linking my paroll oh no
And I give her on the low low low
And she wanna take control

Girl I like the way you do me
And the way you ko Funmi
You're my one and truly
I like the the way you do me
Girl I like the way you do me
And the way you ko Funmi
You're my one and truly
I like the the way you do me

Number one oo
Number one oo
You're mi number one ooo
No another one ooo
Number one oo
Number one oo
You're mi number one ooo
No another one ooo

Mi hear say the girl dem ah want mi
All the girl dem ah love me
When the girl dem ah want me
They wanna use an ah dump me
Mi never girl dey ma dump me
Mi alone girl wanna front me
He wanna many girl dem a front me
Me no no girl dey ma love me
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Do Me

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de l'ampoule
2| symbole à droite du cadenas
3| symbole en bas de l'enveloppe
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid