song lyrics / Timi Dakolo / Omo Ayo lyrics  | FRen Français

Omo Ayo lyrics

Performer Timi Dakolo

Omo Ayo song lyrics by Timi Dakolo official

Omo Ayo is a song in English

OMO AYO

Omo Omo Ayo
Omoo Omo Ayo
See my heart and all it's breaking
Life and all its taking
I still remain Omo Ayo.

Wake up for morning
So much on my mind worries
Hunger dey strike
Family dey cry
Person just dey try survive
Feels like everything is against me
But I no fit explain
But I go still remain Omo Ayo.

Though the nights are getting longer
Every time I try to stand
Another one go drag me down
But I no go change or wipe this smile from my face
I go still remain Omo Ayo.

Omo Omo Ayo
Omoo Omo Ayo
See my heart and all it's breaking
Life and all its taking
I still remain Omo Ayo.

I Don stay with pain
See, I know how she dey
She don give me chop
She don dey my place
You fit no relate
She don show me shege
She don stain my name
She don chook my eyes
But I still remain
I still remain Omo Ayo.

You do person good
Dem take bad repay
Dem don stab the hand
Wey I take serve them plate
Dem don show me shege
Real tatashey
Dem don eat my spoils
Spit on my face
But I no go change
I know my name
I still be love
I still belong
And I still remain Omo Ayo

Omo Omo Ayo
Omoo Omo Ayo
See my heart and all it's breaking
Life and all its taking
I still remain Omo Ayo.

Omo Omo Ayo
Omoo Omo Ayo
See my heart and all it's breaking
Life and all its taking
I still remain Omo Ayo.

See my heart and all it's breaking
Life and all its taking
I still remain Omo Ayo.

They wan break me down
See, they wan off my light
They wan take my life
They don make them plans
They don write them down

Eh eh eh eh eh

I still remain Omoo Ayoooo.
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: Donald Timiebi Dakolo, Okechukwu Amadi
Copyright: Sony/ATV Music Publishing LLC

Comments for Omo Ayo lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the house
2| symbol at the top of the padlock
3| symbol to the left of the television
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid