song lyrics / Timi Dakolo / No Forget Home lyrics  | FRen Français

No Forget Home lyrics

Performer Timi Dakolo

No Forget Home song lyrics by Timi Dakolo official

No Forget Home is a song in English

No Forget Home

As you dey go so
No forget home oh
No forget area
When you don blow blow blow
As you dey go so
No forget home oh
People wey dey there
When life is slow slow slow

My papa tell me say for life oh
Money fit to change a man oh
So when you get am
Make you humble oh
So you no go lose your way
****
Put am for your mind oh
Say this life na psycho
You no fit run am alone

As you dey go so
No forget home oh
No forget area
When you don blow blow blow
As you dey go so
No forget home oh
People wey dey there
When life is slow slow slow
As you dey go so
No forget home oh
No forget area
When you don blow blow blow
As you dey go so
No forget home oh
People wey dey there
When life is slow slow slow

Oga, take am easy oh bio bio bio
Oh remember life na turn by turn iyo yo yo
When e reach your turn
Try make sure you show some love
Cause you no go know
Tori fit change when tomorrow show
****
Nothing dey this life you know
Do good oh while you can oh
And make e start from yard oh oh oh

As you dey go so
No forget home oh
No forget area
When you don blow blow blow
As you dey go so
No forget home oh
People wey dey there
When life is slow slow slow
As you dey go so
No forget home oh
No forget area
When you don blow blow blow
As you dey go so
No forget home oh
People wey dey there
When life is slow slow slow
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: Donald Timiebi Dakolo, Okechukwu Amadi
Copyright: ONErpm, Sony/ATV Music Publishing LLC

Comments for No Forget Home lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the cross
2| symbol to the left of the target
3| symbol at the top of the envelope
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid