paroles de chanson / Timi Dakolo parole / No Forget Home lyrics  | ENin English

Paroles de No Forget Home

Interprète Timi Dakolo

Paroles de la chanson No Forget Home par Timi Dakolo lyrics officiel

No Forget Home est une chanson en Anglais

No Forget Home

As you dey go so
No forget home oh
No forget area
When you don blow blow blow
As you dey go so
No forget home oh
People wey dey there
When life is slow slow slow

My papa tell me say for life oh
Money fit to change a man oh
So when you get am
Make you humble oh
So you no go lose your way
****
Put am for your mind oh
Say this life na psycho
You no fit run am alone

As you dey go so
No forget home oh
No forget area
When you don blow blow blow
As you dey go so
No forget home oh
People wey dey there
When life is slow slow slow
As you dey go so
No forget home oh
No forget area
When you don blow blow blow
As you dey go so
No forget home oh
People wey dey there
When life is slow slow slow

Oga, take am easy oh bio bio bio
Oh remember life na turn by turn iyo yo yo
When e reach your turn
Try make sure you show some love
Cause you no go know
Tori fit change when tomorrow show
****
Nothing dey this life you know
Do good oh while you can oh
And make e start from yard oh oh oh

As you dey go so
No forget home oh
No forget area
When you don blow blow blow
As you dey go so
No forget home oh
People wey dey there
When life is slow slow slow
As you dey go so
No forget home oh
No forget area
When you don blow blow blow
As you dey go so
No forget home oh
People wey dey there
When life is slow slow slow
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: Donald Timiebi Dakolo, Okechukwu Amadi
Copyright: ONErpm, Sony/ATV Music Publishing LLC

Commentaires sur les paroles de No Forget Home

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut du cadenas
2| symbole en bas de la loupe
3| symbole à gauche de la poubelle
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid