paroles de chanson / Timi Dakolo parole / Nothing Dey Spoil For God Hand lyrics  | ENin English

Paroles de Nothing Dey Spoil For God Hand

Interprète Timi Dakolo

Paroles de la chanson Nothing Dey Spoil For God Hand par Timi Dakolo lyrics officiel

Nothing Dey Spoil For God Hand est une chanson en Anglais

NOTHING DEY SPOIL FOR GOD HAND

People dey ask me say,
Wetin dey make me shine,
Wetin dey give me joy like this
Wey I dey jump and shout

People dey wonder why
why I still dey smile
In this crazy crazy times
Nothing dey touch my side

When I try to dey fix am, when I dey try to dey run am
E no work e no work for me

When I try to help myself
I realise say no be by sense
Na him I drop am for God hand o


Because nothing dey spoil for God hand oh
(Nothing dey spoil for God hand oh)
Nothing dey spoil for God hand oh(Nothing dey spoil for God hand oh)
If you give am, e go keep am
If you spoil am, e go fix am

People dey ask me say wetin dey give me vibes
Where I dey get this energy
When things dey fall apart
People dey wonder how
How I still dey smile
Through this dark and lonely night, my light e still dey shine

I take my problem, leave am for God hand
The one wey pass me
Na there I drop am o
Na so I do am o
I take my problem, leave am for God hand
The one wey pass me
Na there I drop am o
I leave am for God hand o

Because nothing dey spoil(nothing dey spoil for God hand oh)
Because nothing dey spoil for God hand oh
(nothing dey spoil for God hand oh)2x
If you give am, e go keep am
If you spoil am, e go fix am

Because nothing dey spoil for God hand oh
(Nothing dey spoil for God hand oh)
Nothing dey spoil for God hand oh(Nothing dey spoil for God hand oh)
If you give am, e go keep am
If you spoil am, e go fix
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: Donald Timiebi Dakolo, Okechukwu Amadi
Copyright: Sony/ATV Music Publishing LLC

Commentaires sur les paroles de Nothing Dey Spoil For God Hand

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut du pouce en l'air
2| symbole en haut du casque
3| symbole à droite de la cible
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid