song lyrics / Timi Dakolo / Nothing Dey Spoil For God Hand lyrics  | FRen Français

Nothing Dey Spoil For God Hand lyrics

Performer Timi Dakolo

Nothing Dey Spoil For God Hand song lyrics by Timi Dakolo official

Nothing Dey Spoil For God Hand is a song in English

NOTHING DEY SPOIL FOR GOD HAND

People dey ask me say,
Wetin dey make me shine,
Wetin dey give me joy like this
Wey I dey jump and shout

People dey wonder why
why I still dey smile
In this crazy crazy times
Nothing dey touch my side

When I try to dey fix am, when I dey try to dey run am
E no work e no work for me

When I try to help myself
I realise say no be by sense
Na him I drop am for God hand o


Because nothing dey spoil for God hand oh
(Nothing dey spoil for God hand oh)
Nothing dey spoil for God hand oh(Nothing dey spoil for God hand oh)
If you give am, e go keep am
If you spoil am, e go fix am

People dey ask me say wetin dey give me vibes
Where I dey get this energy
When things dey fall apart
People dey wonder how
How I still dey smile
Through this dark and lonely night, my light e still dey shine

I take my problem, leave am for God hand
The one wey pass me
Na there I drop am o
Na so I do am o
I take my problem, leave am for God hand
The one wey pass me
Na there I drop am o
I leave am for God hand o

Because nothing dey spoil(nothing dey spoil for God hand oh)
Because nothing dey spoil for God hand oh
(nothing dey spoil for God hand oh)2x
If you give am, e go keep am
If you spoil am, e go fix am

Because nothing dey spoil for God hand oh
(Nothing dey spoil for God hand oh)
Nothing dey spoil for God hand oh(Nothing dey spoil for God hand oh)
If you give am, e go keep am
If you spoil am, e go fix
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: Donald Timiebi Dakolo, Okechukwu Amadi
Copyright: Sony/ATV Music Publishing LLC

Comments for Nothing Dey Spoil For God Hand lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the cloud
2| symbol to the left of the thumbs up
3| symbol at the top of the camera
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid