song lyrics / Timi Dakolo / Hustle lyrics  | FRen Français

Hustle lyrics

Performer Timi Dakolo

Hustle song lyrics by Timi Dakolo official

Hustle is a song in English

Hustle

Oya now oya
Oya now oya
Oya now oya
Oya oya now oya
Oya now oya
Oya now oya
Oya now oya
Oya oya now oya
Oya now oya
Oya now oya
Oya now oya
Oya oya now oya
Oya now oya
Oya now oya

Make we dey go
Make we dey go
Make we make money
Na that be the goal
Life no be joke
Go row your boat
Na who get money
Na him dem dey know
Na who get money na him dem dey know
Make we dey go
Make we dey go
Make we make money
Na that be the goal
Life no be joke
Go row your boat
Na who get money
Na him dem dey know
Na who get money na him dem dey know

Hustle

I want buy mama house
I want change baba car
I wan hustle
I gats settle
Bigi man no be for mouth

You wan travel go jand
so you gats make better plans
Comot for yard
Work the work
Sit down look like lazy man*****

Make we dey go
Make we dey go
Make we make money
Na that be the goal
Life no be joke
Go row your boat
Na who get money
Na him dem dey know
Na who get money na him dem dey know
Make we dey go
Make we dey go
Make we make money
Na that be the goal
Life no be joke
Go row your boat
Na who get money
Na him dem dey know
Na who get money na him dem dey know

Ehhh Hustle

You wan live better life
But e no be by mouth
Money for hand
Back for ground
Money makes the world go round
If you go chop you must work
Money no go come meet you for dormot
If you try and fail
Try again
But to make am that one na must

So Make we dey go
Make we dey go
Make we make money
Na that be the goal
Life no be joke
Go row your boat
Na who get money
Na him dem dey know
Na who get money na him dem dey know

Make we dey go
Make we dey go
Make we make money
Na that be the goal
Life no be joke
Go row your boat
Na who get money
Na him dem dey know
Na who get money na him dem dey know
So Make we dey go
Make we dey go
Make we make money
Na that be the goal
Life no be joke
Go row your boat
Na who get money
Na him dem dey know
Na who get money
na him dem dey know
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: Donald Timiebi Dakolo, Okechukwu Amadi
Copyright: Sony/ATV Music Publishing LLC

Comments for Hustle lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the cross
2| symbol to the right of the camera
3| symbol to the left of the star
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid