paroles de chanson / Timi Dakolo parole / Omo Ayo lyrics  | ENin English

Paroles de Omo Ayo

Interprète Timi Dakolo

Paroles de la chanson Omo Ayo par Timi Dakolo lyrics officiel

Omo Ayo est une chanson en Anglais

OMO AYO

Omo Omo Ayo
Omoo Omo Ayo
See my heart and all it's breaking
Life and all its taking
I still remain Omo Ayo.

Wake up for morning
So much on my mind worries
Hunger dey strike
Family dey cry
Person just dey try survive
Feels like everything is against me
But I no fit explain
But I go still remain Omo Ayo.

Though the nights are getting longer
Every time I try to stand
Another one go drag me down
But I no go change or wipe this smile from my face
I go still remain Omo Ayo.

Omo Omo Ayo
Omoo Omo Ayo
See my heart and all it's breaking
Life and all its taking
I still remain Omo Ayo.

I Don stay with pain
See, I know how she dey
She don give me chop
She don dey my place
You fit no relate
She don show me shege
She don stain my name
She don chook my eyes
But I still remain
I still remain Omo Ayo.

You do person good
Dem take bad repay
Dem don stab the hand
Wey I take serve them plate
Dem don show me shege
Real tatashey
Dem don eat my spoils
Spit on my face
But I no go change
I know my name
I still be love
I still belong
And I still remain Omo Ayo

Omo Omo Ayo
Omoo Omo Ayo
See my heart and all it's breaking
Life and all its taking
I still remain Omo Ayo.

Omo Omo Ayo
Omoo Omo Ayo
See my heart and all it's breaking
Life and all its taking
I still remain Omo Ayo.

See my heart and all it's breaking
Life and all its taking
I still remain Omo Ayo.

They wan break me down
See, they wan off my light
They wan take my life
They don make them plans
They don write them down

Eh eh eh eh eh

I still remain Omoo Ayoooo.
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: Donald Timiebi Dakolo, Okechukwu Amadi
Copyright: Sony/ATV Music Publishing LLC

Commentaires sur les paroles de Omo Ayo

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de la poubelle
2| symbole en haut de la croix
3| symbole en haut de l'étoile
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid