song lyrics / Terry Apala / Omidan (Call My Baby) lyrics  | FRen Français

Omidan (Call My Baby) lyrics

Performer Terry Apala

Omidan (Call My Baby) song lyrics by Terry Apala official

Omidan (Call My Baby) is a song in English

Triple E you killing me on this one
Nelson Jack music again
Terry Apala mo de ni
E ba n pe omo yen
Help me call my baby shogbo mi
E ba n pe omo yen

Na she be my omidan
Na she be my omidan
Help me call my baby
Na she be my omidan
Na she be my omidan
E ba n pe omo yen
Na she be my omidan
Na she be my omidan
Help me call my baby
Na she be my omidan
Na she be my omidan
E ba n pe omo yen

Work today work tomorrow
Mi o raye
I'm coming back home tonight ka wa jaye
Aso oke ankara gbogbo e pata
Ni ma ra fun e pata baby I gat you
Mi o dunno I dey gbadun you
Natural beauty lo ni that is why me fall for you
Won ko e nile o niwa o tun lewa
O fine you be my woman
I must to marry you omo
Them say love is blind my eyes is blinding
Fi won le make them talk
Them no wan make we marry
God punish enemies baby if you consider me
Na you I go marry
E ba n pe omo yen

Na she be my omidan
Na she be my omidan
Help me call my baby
Na she be my omidan
Na she be my omidan
E ba n pe omo yen
Na she be my omidan
Na she be my omidan
Help me call my baby
Na she be my omidan
Na she be my omidan
E ba n pe omo yen

Before before I be bachelor
Mo fe se igbeyawo no more bachelor
Baba God don tell me say ki n ma bashelo
Me and you together ka mura wa lokan
To all the other girls ki n ma fi e se forifori
All your family go know say I get the money
Now is the time no more bachelor I want to marry
Iyawo mi cool your temper now I don ready
Tears of joy ma jabo loju e you will be crying
Your mummy and your daddy
They will be smiling
Relax your mind you would be fine
I no dey lie you'll be alright
E ba n pe omo yen

Na she be my omidan
Na she be my omidan
Help me call my baby
Na she be my omidan
Na she be my omidan
E ba n pe omo yen

Na she be my omidan
Na she be my omidan
Help me call my baby
Na she be my omidan
Na she be my omidan
E ba n pe omo yen

Aduke Ashake Agbeke Abike shoun gbo mi ni
Fine boys and girls adult and youth
Make una help me (E ba n pe omo yen)
If you call my name I no go answer you
I'm looking for my iyawo mi o ni da e lohun
Special announcement kere o
Make una help me look for my wife o se e n gbo mi ni
Asanpepe Yetunde Adaobi mi
Ngozi Fatimo Alimo se e n gbo mi ni
E ba n pe omo yen

Na she be my omidan
Na she be my omidan
Help me call my baby
Na she be my omidan
Na she be my omidan
E ba n pe omo yen
Na she be my omidan
Na she be my omidan
Help me call my baby
Na she be my omidan
Na she be my omidan
E ba n pe omo yen
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Omidan (Call My Baby) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the bulb
2| symbol to the right of the suitcase
3| symbol at the top of the cross
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid