song lyrics / Terry Apala / Feel Me lyrics  | FRen Français

Feel Me lyrics

Performer Terry Apala

Feel Me song lyrics by Terry Apala official

Feel Me is a song in Yoruba

Terry Apala mo de
Songbomi Terry apala mo de
Omo Isoko songbomi

If una dey feel me say yeah yeah
To ba je torin ni dance am jeje
Boje torin gidi ke fara bale
Anywhere nigboro won ko mije
If una dey feel me say yeah yeah
To ba je torin ni dance am jeje
Boje torin gidi ke fara bale
Anywhere nigboro won ko mije
Come on

Dododo Do Re Mi Fa So La Ti Do
Eyin temi nin Isoko I greet una wado
Come along with your Ankara and sokoto
That it is symbol of Afro
Put your light off make we feel high
This kind love no be sere weyrey
Sip some dogo and feel ok
Moki tarugbo tagba tuale
All the ladies shake your bum bum
If you no sabi dance make you go mesonu
Make I leave for my own apala
Alaye ekaju kegbale sagboju
Hold am small small carry on
Dance am fast like who dey on marathon
If you no sabi dance jump up
This one na real bubble keya bami faramo

If una dey feel me say yeah yeah
To ba je torin ni dance am jeje
Boje Torin gidi ke fara bale
Anywhere nigboro won ko mije
If una dey feel me say yeah yeah
To ba je torin ni dance am jeje
Boje torin gidi ke fara bale
Anywhere nigboro won ko mije

If una dey feel me say yeah yeah
To ba je torin ni dance am jeje
Boje torin gidi ke fara bale
Anywhere nigboro won ko mije
If una dey feel me say yeah yeah
To ba je torin ni dance am jeje
Boje torin gidi ke fara bale
Anywhere nigboro won ko mije
Come on

Ijoye pelawon Baale won josorinmi won poramonle
Yeah yeah
Sofun Aunty Imole ki won fara bale kan tokomole
Omo Isoko tide ke fara bale
I get the money I get the pepper
The weather is so cool nice atmosphere
All the other artists e lo kogbanle
Hold am small small carry on
Dance am fast like who dey on marathon
If you no sabi dance jump up
This one na real bubble keya bami faramo
You know me you no know me
If you no know me before you better come know me
Terry Apala don come for street
Mainland and Highland dem feel me

If una dey feel me say yeah yeah
To ba je torin ni dance am jeje
Boje torin gidi ke fara bale
Anywhere nigboro won ko mije
If una dey feel me say yeah yeah
To ba je torin ni dance am jeje
Boje torin gidi ke fara bale
Anywhere nigboro won ko mije

If una dey feel me say yeah yeah
To ba je torin ni dance am jeje
Boje torin gidi ke fara bale
Anywhere nigboro won ko mije
If una dey feel me say yeah yeah
To ba je torin ni dance am jeje
Boje torin gidi ke fara bale
Anywhere nigboro won ko mije
Young boy Terry Apala
Omo Isoko songbomi

Fine X did the math
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: CHUKWUDI MICHAEL NWACHUKWU, TERRY ALEXANDAR EJEH
Copyright: Peermusic Publishing, Songtrust Ave

Comments for Feel Me lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the target
2| symbol to the left of the star
3| symbol to the right of the helmet
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid