song lyrics / Terry Apala / Keep Them Talking lyrics  | FRen Français

Keep Them Talking lyrics

Performer Terry Apala

Keep Them Talking song lyrics by Terry Apala official

Keep Them Talking is a song in English

Terry Apala
Gazi Music

Nobody can stop that love I have for you baby
See me I don stop many things I love you baby
You dey make me sing song girl I love you die
Wetin I tell you na confirm mio fe

Keep them talking my baby
No send them you’re my baby
My love you’re my baby
Kissing hugging na for my baby
Keep them talking my baby
Without you my baby mi o gbo ni
Sho sha ma wa bamidele ah

Je a lo je a lo
Je a lo sibe je ka lo sere wa baby
Ka lo sere wa baby
Baby je a lo je a lo
Je a lo sibe je ka lo sere wa baby
Ka lo sere wa baby

You make me dey miscalculate baby
You stop me to dey fornicate baby
Shey you go show me love my baby
Dakun show me love my baby
Sho ra won omo shaku shaku
Mi o fe ri won
Awon omo shepeteri
Mi o fe ri won
You’re better than them
You’re better than them

Keep them talking my baby
No send them you’re my baby
My love you’re my baby
Kissing hugging na for my baby
Keep them talking my baby
Without you my baby mi o gbo ni
Sho sha ma wa bamidele ah

Je a lo je a lo
Je a lo sibe je ka lo sere wa baby
Ka lo sere wa baby
Baby je a lo je a lo
Je a lo sibe je ka lo sere wa baby
Ka lo sere wa baby
Yea yea

Baby girl I love you no forget
See the love I get for you obaje ti
Give me space your heart no go regret
I dey see space in your heart I’ll like to get it

Sho rawon omo shaku shaku
Mi o fe ri won
Awon omo shepeteri
Mi o fe ri won
You’re better than them
You’re better than them

Keep them talking my baby
No send them you’re my baby
My love you’re my baby
Kissing hugging na for my baby
Keep them talking my baby
Without you my baby mi o gbo ni
Sho sha ma wa bamidele ah

Je a lo je a lo
Je a lo sibe je ka lo sere wa baby
Ka lo sere wa baby
Baby je a lo je a lo
Je a lo sibe je ka lo sere wa baby
Ka lo sere wa baby
Yea yea

Je a lo je a lo
Je a lo je a lo
Je a sere wa baby
Je a sere wa baby
Keep them talking
Keep them talking

Keep them talking
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Copyright: CTSO MUSIC

Comments for Keep Them Talking lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the house
2| symbol to the right of the heart
3| symbol to the right of the trash
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid