song lyrics / Jazzy B / Problem lyrics  | FRen Français

Problem lyrics

Performer Jazzy B

Problem song lyrics by Jazzy B official

Problem is a song in English

Intro(Jazzy B)
itswolfgang music
Yeah yeah Alvin smiles is here
you dont know
Jazzy B on it
Alvin alvin smiles........
You don't know....
ra ra
yeah
Chorus (Jazzy B)
See,
(yeah)
This gbedu is a problem....
Ogbeni dance no dey form what's your problem(yeah)
And jazzy benZ on the mic here....
And you know smoking loud is allowed her..
abeg Call that girl with a high hill&if she can chill I can get her to a high class,(yeah)
She got a body like amber..(yeah)
Babe we balling like a shaydee
Pepper pepper
Waa here....
Waa here...
If you no dance comot for here.....
Bia here..... Bia here..
So my baby whine. No dey shy here.....
(yeah)

Verse 1 (Alvin smiles)

*You got to show me ur place,and if you jam gate me go jump through the fence oohh....
yeah
*And me wash all your plate..
*I got alot of strength I can fill all ur base ohh
yeah
*And this a matter of a love oh
*and As a Romeo me go die 4ur love oh..
yeah
*Ahh baby don't do me dat
*Dat I love you is not an offense oh...
yeah
*My body hungry 4u and I can't sleep cuz am thinking of u oh..
yeah
*No dey chase me away, I got alot of girls and dem wan come my way oh
yeah
*Now am mad over you, even pastor talk say na you....
yeah
You don't know


Chorus (Jazzy B)
See,
(yeah)
This gbedu is a problem....
Ogbeni dance no dey form what's your problem(yeah)
And jazzy benZ on the mic here....
And you know smoking loud is allowed her..
abeg Call that girl with a high hill&if she can chill I can get her to a high class,(yeah)
She got a body like amber..(yeah)
Babe we balling like a shaydee
Pepper pepper
Waa here....
Waa here...
If you no dance comot for here.....
Bia here..... Bia here..
So my baby whine. No dey shy here.....
(yeah)


verse 2 (Jazzy B)
See All this girls way Dey form Porsch if Dey shit na they shit na him smell pass
(you know)
Come to food them go chop yaga after blues you go see them go dance ragga
(yeah)
Burning trees na dia new habit slay queen one day you go turn rabbit
(yeah)
10 clock be dia mass service and them go bend well in front of the crucifix
(yeah)
Chinenye be Dey form for me but right now money come she Dey buzz my phone
(yeah)
iPhone dey go use 7
Come your house turn your house to a pics studio
(yeah)
Snapchat na them full dia all this girl nowadays wan turn cat
(yeah)
Wait 1st make I stop for here before all this girls chess me up like a steal dia phones

Chorus (Jazzy B)
See,
(yeah)
This gbedu is a problem....
Ogbeni dance no dey form what's your problem(yeah)
And jazzy benZ on the mic here....
And you know smoking loud is allowed her..
abeg Call that girl with a high hill&if she can chill I can get her to a high class,(yeah)
She got a body like amber..(yeah)
Babe we balling like a shaydee
Pepper pepper
Waa here....
Waa here...
If you no dance comot for here.....
Bia here..... Bia here..
So my baby whine. No dey shy here.....
(yeah)
Outro(Jazzy B)
mr Dj Mr Dj cut the music
i say cut the music(laughs)
(yeah)
good night everybody
you dont know
alvins smiles
its your boy Jazzy b lets go home.
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Problem lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of magnifying glass
2| symbol to the right of the padlock
3| symbol to the left of the camera
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid