song lyrics / Jay Teazer / Taste Like lyrics  | FRen Français

Taste Like lyrics

Performer Jay Teazer

Taste Like song lyrics by Jay Teazer official

Taste Like is a song in English

Today today today
I'll make ur body testify mo gbé o
Jay Jayteazer baby ohh
A L V on the beat

Gimme that love wey dey taste like hmmm
Gimme that love wey dey taste like hmmm
Girl make it drop make it shake like hmmm
Sweat like hmmm

Gimme that love wey dey taste like hmmm
Gimme that love wey dey taste like hmmm
Girl make it drop make it shake like hmmm
Shake like hmmm (yeah)

Girl dem shuga
I am a soldier with the biggest luga
She wan dey chop my buka
She wan chop all my mula join

Ride in my bima
No Cinderella your boyfriend cant do that (never)
In the night time I am brutal (gangsta)
Baby if u spread I go put am

Gimme that love wey dey taste like hmmm
Gimme that love wey dey taste like hmmm
Girl make it drop make it shake like hmmm
Sweat like hmmm

Gimme that love wey dey taste like hmmm
Gimme that love wey dey taste like hmmm
Girl make it drop make it shake like hmmm
Shake like hmmm

Today today today
I make your body testify mo gbé o
I make your body testify mo gbé o
I make your body catchi fire

She wanna tingalinlin on my bed
I'll make your body ring ring till your battery dead
Tonight I wanna activate your groove
You looking like a snack I don't mean to be rude

And I overrule any vagabond wey dey form jarule
Your bum bum bigger than my estate
So no dey demo baby come make I demonstrate yeah

Gimme that love wey dey taste like hmmm
Gimme that love wey dey taste like hmmm
Girl make it drop make it shake like hmmm
Sweat like hmmm

Gimme that love wey dey taste like hmmm
Gimme that love wey dey taste like hmmm
Girl make it drop make it shake like hmmm
Shake like hmmm

Today today today
I make your body testify mo gbé o
I make your body testify mo gbé o
I make your body catchi fire

Je m'appelle Jayteazer
Bad girl pleaser
Giving dem ease anytime dey under pressure

Pelle Jayteazer
Bad girl pleaser
Giving dem anytime dey under pressure
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Taste Like lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the television
2| symbol to the left of the target
3| symbol to the right of the calculator
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid