song lyrics / Jay Teazer / Sussana lyrics  | FRen Français

Sussana lyrics

Performers Jay TeazerKing ObilloDara

Sussana song lyrics by Jay Teazer official

Sussana is a song in English

I get ur body for my mind
Jay Teazer, King Obillo and Dara

Come and join the winning team
I can go to hell if dem tell me sey this ur love na sin
It’s not my thing I wouldn’t break your heart
You are just my type
I can’t deny when u dey my side e dey burst my mind
Fast forward, rewind

Oh my sussana
I don’t know what u did to me
I don’t know what u did to me but
I’m loving what u do to me

Oh my sussana
I don’t know what u did to me
I don’t know what u did to me but
I’m loving what u do to me

Ye ye ye
Jeje
Girl your body like pepper
E dey make man them dae sempè
When I see you waist line my head swell

Moni koma jubadi
Komajo Komajo
Komajo Komajo
Baby oya jubadi
Koma roll Koma roll

Koma roll Koma roll

If dem be twins, I go still choose
So many things I can do to you
Body real no be silicon
So many things I can do for u
Ahhh
My baby so bad o
I like my baby so bad o
I like it when my baby go down low
Ahh ahh ahh ahh
My baby so bad o
I like my baby so bad
I like it when my baby go down low

Oh my sussana
I don’t know what u did to me
I don’t know what u did to me but
I’m loving what u do to me

Oh my sussana
I don’t know what u did to me
I don’t know what u did to me but
I’m loving what u do to me
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Sussana lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the camera
2| symbol at the top of the house
3| symbol to the left of the calculator
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid