song lyrics / Jay Teazer / Frequency lyrics  | FRen Français

Frequency lyrics

Performer Jay Teazer

Frequency song lyrics by Jay Teazer official

Frequency is a song in English

Make u no go dey give up o
Dem wan dull my frequency
Dem wan dull my frequency
Dem no reach my frequency
You know

Dem wan dull my frequency
Dem wan dull my frequency
Dem no reach my frequency
You know

Pour small shnapps for ground
Pour small shnapps for ground
For all the brothers I lost
Music keeping me company

Pour small shnapps for ground
Pour small shnapps for ground
For all the brothers I lost
Music keeping me company

I swear to God e no easy to be a man
But I go try my best
Omo I go do my best
All the things I go through
They can’t understand
But I go try my best
Never let a man see me less less
Me I no go let anybody Jones me
I no be babe so no con dey toast me
Abeg leave me make I blow my Douche
Everyone is a sinner but they still Dey judge me
I swear it’s funny
I swear it’s funny
I’ve seen them switch without a warning
Sometimes low key I’m feeling lonely
But I know my sef
I know I’m blessed

Dem wan dull my frequency
Dem wan dull my frequency
Dem no reach my frequency
You know

Dem wan dull my frequency
Dem wan dull my frequency
Dem no reach my frequency
You know

Pour small shnapps for ground
Pour small shnapps for ground
For all the brothers I lost
Music keeping me company

Pour small shnapps for ground
Pour small shnapps for ground
For all the brothers I lost
Music keeping me company
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Frequency lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the cloud
2| symbol to the left of the smiley
3| symbol to the right of the eye
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid