song lyrics / Jam Oga Boss / Awaii lyrics  | FRen Français

Awaii lyrics

Performer Jam Oga Boss

Awaii song lyrics by Jam Oga Boss official

Awaii is a song in English

Ransom got the sauce init
Make person no com tell me say I get limit
Every day inna me life
I dey try upgrade
Where I dey yesterday I no dey there today
No be my power
Na Jehovah dey lead d way
I can't complain
You neva see another person pain
Start to dey dance
Life na jangolova
E dey swing front and back
Downgrade me
I found out disrespect fit put a brother in a grave
No interrogation
Fumigation for anybody wey misbehave
Challenging
Small small a brother elevating
Headphones on for the negative talks
I no dey hear dem
Omoh I be deaf man
Away away eh
Bad energy far away
Away away eh
Here to share the light like Michael Faraday
Away away eh
Ten toes everyday I dey awake
Away away eh
Positive energy only make e come my way
I don already warn dem
Person no fii com dey tell me nonsense
Pinocchio I move around without my conscience
If you don't know
Giving up is not an option
To be honest
Wrld best top ten
I must be up there
General Military
Man' a top tier
Machinery dem dey review for Top Gear
Started from the bottom of the hill
Now I'm up here
Leave dem
Anyone of wey no hustle resist dem
Virus all of dem disease dem
Anti virus
I'm desire-ous
You no fit quench my fire bros
Being multi-dimesional is a good thing
So when you start thinking about streams of income
Think of multiple streams of income
Away away eh
Bad energy far away
Away away eh
Here to share the light like Michael Faraday
Away away eh
Ten toes everyday I dey awake
Away away eh
Positive energy only make e come my way
Ten toes everyday I dey awake
Positive energy only
Make e come my way
Bad energy far away
Here to share the light like Michael Faraday
Call me crazy!!
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Job Tony
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Awaii lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the house
2| symbol to the right of the camera
3| symbol to the right of the smiley
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid