song lyrics / Jam Oga Boss / Alarm (feat. Leksido) lyrics  | FRen Français

Alarm (feat. Leksido) lyrics

Performer Jam Oga Boss

Alarm (feat. Leksido) song lyrics by Jam Oga Boss official

Alarm (feat. Leksido) is a song in English

Money for da mental not a late comer
Money for da mental not a late comer
Dem no sabi how we do the thing so proper
Desperado taker big skunk roller
Roll another one call the man roller coaster
Damager manager
Wear nothing but Adidas
Celebration fi me yard
Hold your woman omoh because she dey give me eye
Yakata shakata see vibes
It's another What?
Another disaster!!
Low cut fella that be sounding like a rasta
Hold up show me the men weh no focus
Assembling myself I be Votron
Toast us but d gbedu we dey give e be
Top notch and d gbedu just dey leak
Non-stop gunshot
Holy ghost fire dey know fit to stop us
Toast us but d gbedu we dey give e be
Top notch and d gbedu just dey lick
Non-stop gunshot
Holy ghost fire dey know fit to stop us
Sound the alarm
Every move dey shock dem
Dem dey open dem mouth
Informer burn dem
Important I want dem
We never see but na me they be talking about
(na me they be talking about)
Sound the alarm
Every move dey shock dem
Dem dey open dem mouth
Informer burn dem
Important I want dem
We never see but na me they be talking about
(na me they be talking about)
Ahhn ahhn ahn ahhn oo
Judas niyayiin efetawa
Esofunwon komalowa
Tori tobabewa
Awalomaba
Since 2009 timotiwogboro
Zero point five joy
Faced a lot of sorrows
Go to shows many shoes I borrowed
Wait nobody knows tomorrow
Folake screaming in my lambo
She no fit wait she want am back to back o
Agba singer make them on their light o
She no go wait to kobasowo lapo
Sound the alarm
Every move dey shock dem
Dem dey open dem mouth
Informer burn dem
Important I want dem
We never see but na me they be talking about
(na me they be talking about)
Sound the alarm
Every move dey shock dem
Dem dey open dem mouth
Informer burn dem
Important I want dem
We never see but na me they be talking about
(na me they be talking about)
Sound the alarm
Every move dey shock dem
Dem dey open dem mouth
Informer burn dem
Important I want dem
We never see but na me they be talking about
(na me they be talking about)
Sound the alarm
Every move dey shock dem
Dem dey open dem mouth
Informer burn dem
Important I want dem
We never see but na me they be talking about
(na me they be talking about)
Call me wild call me crazy!!
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Job Tony
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Alarm (feat. Leksido) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the trash
2| symbol at the bottom of the cloud
3| symbol to the right of the clock
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid