song lyrics / Jam Oga Boss / Bloody Civilian lyrics  | FRen Français

Bloody Civilian lyrics

Performer Jam Oga Boss

Bloody Civilian song lyrics by Jam Oga Boss official

Bloody Civilian is a song in English

Crest on the Beat!!
The end's where me come from
Any youngie we get 10k
The end's where me come from
Any youngie we get 10k
The end's where me come from
Shit hole
Any youngie wey get 10k
Big Boy
Children out here
Don't know what's a seesaw
To put my city on the map
That's the shit I'm in for
Up all night
I dey wait for who go send me invoice
Morning don do, no credit alert
Wetin I go do
Back to the grind
No be my back go dey for ground
I know where me come from
I'm never going back
We living in a dungeon
People don dey run
Far away from freedom
Government dey suffer us without remorse
We living in a dungeon
People don run
Far away from freedom
Government dey suffer us without remorse
We smiling
We dey suffer, we dey cry
We smiling
And we no get food to chop
We smiling
Most of us no get job
We smiling
We smiling
We smiling
We dey suffer, we dey cry
We smiling
And we no get food to chop
We smiling
Most of us no get job
We smiling
We smiling
A hungry man is an angry man
Cause I dey smile
No mean say I no be animal
If I worry myself
Who I dey epp
I beg make I smile
Make I fit to help myself
Confusion, they give us institutions
All the girls want they hook up, prostitution
I don't blame them, I blame my nation
They should stand attention
While talking to other nation
All of them we elect
Even our president
I fit swear to you
They no sabi the national anthem
Wetin dem dey do there
Omoh dem dey loot there
Nothing dem dey do there
Olodo naim full there
Na me talk am
Jam Oga Boss notorious
Like I'm big papa
If I see maga
I go chop am till e ship scatter
This jungle wey I dey
Dem make man gaga
We living in a dungeon
People don dey run
Far away from freedom
Government dey suffer us without remorse
We living in a dungeon
People don dey run
Far away from freedom
Government dey suffer us without remorse
We smiling
We dey suffer, we dey cry
We smiling
And we no get food to chop
We smiling
Most of us no get the job
We smiling
We smiling
We smiling
We they suffer, we dey cry
We smiling
And we no get food to chop
We smiling
Most of us no get job
We smiling
We smiling
Call me wild, call me crazy!!
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Job Tony
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Bloody Civilian lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the trash
2| symbol to the right of the clock
3| symbol to the left of the target
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid