song lyrics / Jam Oga Boss / Nyanya Boy lyrics  | FRen Français

Nyanya Boy lyrics

Performer Jam Oga Boss

Nyanya Boy song lyrics by Jam Oga Boss official

Nyanya Boy is a song in English

You don Jam Oga Boss
(Ransom got that sauce init!)
D way I dey pose
D way I dey waka see d way I dey bone
D way I dey do my tin like say name be d boss
Come closer na dah time you go know
You know say
You go see say I be snow
At d same time I be bad commando
Good bad boy me I no dey borrow pose
Anything I get, na me
I got it on my own
Nyanya boi, me I no fii ever jonz
No other brotherman iller
Man ah in the stool from breakfast to dinner
You no fit to see me every time, John Cena
Uber kiss me late
'Cause I never get my Beamer
I like Nike
And I still dey ma Adidas
Tell me wetin you don do
My brother, I don do am
Steady paper chasing
Na d money be my woman
Hustle be d code so d boy no go suffer
Me I no dey para
'Cause my haters no get liver
I dey my own lane, I' be rolling my sativa
I no dey look Uche face
Except say she be dealer
But right now I be dealer
I no get time to dey drill her
D way I dey pose
D way I dey waka see d way I dey bone
D way I dey do my tin like say name be d boss
Come closer na dah time you go know
You know say
You go see say I be snow
At d same time I be bad commando
Good bad boy me I no dey borrow pose
Anything I get, na me
I got it on my own
Nyanya boi, me I no fii ever jonz
I' be rollin' with the grown
When I had no stacks, no shawtie dey blow my phone
But right now they blow my phone
Orthopedic, they wanna bone
Currently in Wuse, so tell me time in my zone
Oh no
I dey make dem confuse
Dem dey notice any time I come thru
Dem dey greet me "bonjour"
When evening don do
I just dey wonder whether dis one go school
They wan copy every little thing I do
Anything I do naim dem go wan do
Use your akonuche
No be till you go school
My brother chop your eba
Make I chop my banku
D way I dey pose
D way I dey waka see d way I dey bone
D way I dey do my tin like say name be d boss
Come closer na dah time you go know
You know say
You go see say I be snow
At d same time I be bad commando
Good bad boy me I no dey borrow pose
Anything I get, na me
I got it on my own
Nyanya boi, me I no fii ever jonz
No other brotherman iller
Man ah in the stool from breakfast to dinner
You no fit to see me every time, John Cena
Uber kiss me late
'Cause I never get my Beamer
I like Nike
And I still dey ma Adidas
Tell me wetin you don do
My brother, I don do am
Steady paper chasing
Na d money be my woman
Hustle be d code so d boy no go suffer
Me I no dey para
Cause my haters no get liver
I dey my own lane, I' be rolling my sativa
I no dey look Uche face
Except say she be dealer
But right now I be dealer
I no get time to dey drill her
Check
If you sleepin' you gotta stay woke
Sheesh!!
You don Jam Oga Boss
Call me crazy!!
J - O - B
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Job Tony
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Nyanya Boy lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of magnifying glass
2| symbol at the bottom of the padlock
3| symbol at the bottom of the house
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid