paroles de chanson / Jam Oga Boss parole / Awaii lyrics  | ENin English

Paroles de Awaii

Interprète Jam Oga Boss

Paroles de la chanson Awaii par Jam Oga Boss lyrics officiel

Awaii est une chanson en Anglais

Ransom got the sauce init
Make person no com tell me say I get limit
Every day inna me life
I dey try upgrade
Where I dey yesterday I no dey there today
No be my power
Na Jehovah dey lead d way
I can't complain
You neva see another person pain
Start to dey dance
Life na jangolova
E dey swing front and back
Downgrade me
I found out disrespect fit put a brother in a grave
No interrogation
Fumigation for anybody wey misbehave
Challenging
Small small a brother elevating
Headphones on for the negative talks
I no dey hear dem
Omoh I be deaf man
Away away eh
Bad energy far away
Away away eh
Here to share the light like Michael Faraday
Away away eh
Ten toes everyday I dey awake
Away away eh
Positive energy only make e come my way
I don already warn dem
Person no fii com dey tell me nonsense
Pinocchio I move around without my conscience
If you don't know
Giving up is not an option
To be honest
Wrld best top ten
I must be up there
General Military
Man' a top tier
Machinery dem dey review for Top Gear
Started from the bottom of the hill
Now I'm up here
Leave dem
Anyone of wey no hustle resist dem
Virus all of dem disease dem
Anti virus
I'm desire-ous
You no fit quench my fire bros
Being multi-dimesional is a good thing
So when you start thinking about streams of income
Think of multiple streams of income
Away away eh
Bad energy far away
Away away eh
Here to share the light like Michael Faraday
Away away eh
Ten toes everyday I dey awake
Away away eh
Positive energy only make e come my way
Ten toes everyday I dey awake
Positive energy only
Make e come my way
Bad energy far away
Here to share the light like Michael Faraday
Call me crazy!!
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Job Tony
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de Awaii

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de l'ampoule
2| symbole à gauche du coeur
3| symbole à gauche de la cible
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid