song lyrics / Graham D / Bestie lyrics  | FRen Français

Bestie lyrics

Performer Graham D

Bestie song lyrics by Graham D official

Bestie is a song in English

It's Graham d baba
Hello me I get friends
Wey Dey fail o
And I get guys wey Dey Kolo
But my bestie no Dey fail oh
No Dey fail oh
I know when I no get
You Dey give me oh
As you no get I go give you oh
And I save for you kolo (piggy bank)
For my kolo (piggy bank)
I assure you say I go Dey for you
Youuuuu huuuuu
Youuuu huuuuu
I assure you say I go stand by you
Youuuuu huuuuu
Youuuu huuuuu
My guy and my paddy
I no go loose guard you
I no go lose guard you
My boo and my darling
I no go deceive you
I no go deceive you
Dem don too show me Shege
My eye don tear
If I use ear hear relationship
I tiaan
Oya poli poli popoli po
Doremi doremi Fa so la so
I no fit leave you
Make you suffer oh
Iwota go
Shey you get my point
Iwota go
Na you be my friend
Iwota go
Shey you get my point
I can never leave you make u Deathrow
Iwota go
Shey you get my point
Iwota go
Na you be my friend
Iwota go
Shey you get my point
I can never leave you
Make you suffer oh
I assure you say I go Dey for you
Youuuuu huuuuu
Youuuu huuuuu
I assure you say I go stand by you
Youuuuu huuuuu
Youuuu huuuuu
My guy and my paddy
I no go lose guard you
I no go lose guard you
My boo and my darling
I no go deceive you
I no go deceive you
Hello me I get friends
Wey Dey fail o
And I get guys wey Dey Kolo
But my bestie no Dey fail oh
No Dey fail oh
I know when I no get
You Dey give me oh
As you no get I go give you oh
And I save for you kolo (piggy bank)
For my kolo (piggy bank)
Wickedmix
It's Graham D d d d baba naw
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Nzeh Onyemike
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Bestie lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the cloud
2| symbol at the top of the house
3| symbol to the right of the suitcase
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid