song lyrics / Graham D / My Helper lyrics  | FRen Français

My Helper lyrics

Performer Graham D

My Helper song lyrics by Graham D official

My Helper is a song in English

Aaah major
Yo yo eh wey wey
It's Graham ddddddddddddd
Baba now
it's Graham D
Poor person no Dey help person
Poor person fit connect person
Help is coming believe in God
I know you don try it's difficult
But this week God go pick call
My own join I abeg
This week
Somebody go bless you oh
This week
E go favour you oh
This week
Your helpers go locate you
This week
Ye ye ye
My help ooh
My helper
My helper oooh
My helper
Locate me oh
My helper
My helper oh
Where you dey
My helper
Abeg Oluwa send my google map
Amin
Make my helper locate me
Amin
Make the blessings for reach me oh
Me I dey pray grace dey follow me
Abeg Oluwa send my google map
Amin
Make my helper locate me
Amin
Safe and sound I pray for thee o
And as I go make you dey bless me
If you no need help
Let me see your hands up
No hands
One tree no Dey make forest oh o
Every man need help for life oh
Make me a helper too
Me I won to dey bless people too
Me I never collect papa reason my age
Na God be my sure plug
He go surely send somebody
Them say na man dey help man
My help ooh
My helper
My helper oooh
My helper
Locate me oh
My helper
My helper oh
Where you dey
My helper
Abeg Oluwa send my google map
Amin
Make my helper locate me
Amin
Make the blessings for reach me oh
Me I dey pray grace dey follow me
Abeg Oluwa send my google map
Amin
Make my helper locate me
Amin
Safe and sound I pray for thee o
And as I go make you dey bless me
Wicked mix
Ahhh major
Your helper shall locate you this week
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: nzeh Onyemike
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for My Helper lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the star
2| symbol to the left of the eye
3| symbol to the right of the suitcase
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid