paroles de chanson / Graham D parole / Bestie lyrics  | ENin English

Paroles de Bestie

Interprète Graham D

Paroles de la chanson Bestie par Graham D lyrics officiel

Bestie est une chanson en Anglais

It's Graham d baba
Hello me I get friends
Wey Dey fail o
And I get guys wey Dey Kolo
But my bestie no Dey fail oh
No Dey fail oh
I know when I no get
You Dey give me oh
As you no get I go give you oh
And I save for you kolo (piggy bank)
For my kolo (piggy bank)
I assure you say I go Dey for you
Youuuuu huuuuu
Youuuu huuuuu
I assure you say I go stand by you
Youuuuu huuuuu
Youuuu huuuuu
My guy and my paddy
I no go loose guard you
I no go lose guard you
My boo and my darling
I no go deceive you
I no go deceive you
Dem don too show me Shege
My eye don tear
If I use ear hear relationship
I tiaan
Oya poli poli popoli po
Doremi doremi Fa so la so
I no fit leave you
Make you suffer oh
Iwota go
Shey you get my point
Iwota go
Na you be my friend
Iwota go
Shey you get my point
I can never leave you make u Deathrow
Iwota go
Shey you get my point
Iwota go
Na you be my friend
Iwota go
Shey you get my point
I can never leave you
Make you suffer oh
I assure you say I go Dey for you
Youuuuu huuuuu
Youuuu huuuuu
I assure you say I go stand by you
Youuuuu huuuuu
Youuuu huuuuu
My guy and my paddy
I no go lose guard you
I no go lose guard you
My boo and my darling
I no go deceive you
I no go deceive you
Hello me I get friends
Wey Dey fail o
And I get guys wey Dey Kolo
But my bestie no Dey fail oh
No Dey fail oh
I know when I no get
You Dey give me oh
As you no get I go give you oh
And I save for you kolo (piggy bank)
For my kolo (piggy bank)
Wickedmix
It's Graham D d d d baba naw
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Nzeh Onyemike
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de Bestie

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de la loupe
2| symbole à gauche de la valise
3| symbole à droite du coeur
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid